क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
BadboyMarz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elvis Nwogu
Songwriter
गाने
She say she like pet, I Dey give am d*ggy
Bad girl put it on me
Baby keep on rocking o
Orobo big bumbum
Robokiboroki
Shepeteri wey Dey speak foreign
Ofe domi domi o
(And when I looking Nyash
I killi goat
Her backa big like a rolling boat
Like cannabis e Dey high me o
I’m on my kneels and I’m begging o)
(And when I looking Nyash
I killi goat
Her backa big like a rolling boat
Like cannabis e Dey high me o
I’m on my kneels and I’m begging o)
Because say me I like Nyash (big bumbum)
I must to spend my cash( till thy kingdom come)
Baby do it like that (shift come front)
Bring am back( make I beat that drum)
Go low, gbeku!
So many things you Dey do
You gat me talking to you
Abi you don use juju o
Hold on on on
Pick 2
Continue Wetin you Dey do
Your ikebe is on the menu
Say make I chop make I feel alright
You be my African salad
Oh girl your body e palash
See wetin you carry for back
It’s very large I shazam
You be my African salad
Oh girl your body e palash
See wetin you carry for back
It’s very large I shazam
(And when I looking Nyash
I killi goat
Her backa big like a rolling boat
Like cannabis e Dey high me o
I’m on my kneels and I’m begging o)
(And when I looking Nyash
I killi goat
Her backa big like a rolling boat
Like cannabis e Dey high me o
I’m on my kneels and I’m begging o)
Because say me I like Nyash (big bumbum)
I must to spend my cash( till thy kingdom come)
Baby do it like that (shift come front)
Bring am back( make I beat that drum)
Written by: Elvis Nwogu

