क्रेडिट्स

COMPOSITION & LYRICS
Miracle Kelly Chukwuemeka
Miracle Kelly Chukwuemeka
Songwriter

गाने

TURN ON THE LIGHT
I get so many things wey I wan do
Make my light no go off on time
Make my light no go off on time
For day time
Make my light Dey shine like sun
For night make e Dey shine like moon and stars
make e Dey shine like moon and stars
Cus me self don know many people
Just few connection oh lord make me self linkup
Oluwa tete ba mi se oya no time
I just want soft life me self no small
Cus me self don know many people
Just few connection oh lord make me self linkup
Oluwa tete ba mi se oya no time
I just want soft life me self no small
Once I hear say e don drop oh
E Dey ginger me E Dey ginger me
Once I hear say e don drop oh
Ebelebe E Dey ginger me ye ye E Dey ginger me
Once I hear say e don drop oh
E Dey ginger me E Dey ginger me
Once I hear say e don drop oh
Ebelebe E Dey ginger me ye ye E Dey ginger me
Once I hear say the raba don drop
E Dey ginger my spirit on a high key
My pastor say money is the root of all evil
But I give am Dollars ehn pray for me
Who no like better thing abeg tell me
Nah only money be fine boy my gee
If you go broke dem go f**k your fine babe
Give me updates no Dey ask if I want this babe
Cus me self don know many people
Just few connection oh lord make me self linkup
Oluwa tete ba mi se oya no time
I just want soft life me self no small
Cus me self don know many people
Just few connection oh lord make me self linkup
Oluwa tete ba mi se oya no time
I just want soft life me self no small
Once I hear say e don drop oh
E Dey ginger me E Dey ginger me
Once I hear say e don drop oh
Ebelebe E Dey ginger me ye ye E Dey ginger me
Once I hear say e don drop oh
E Dey ginger me E Dey ginger me
Once I hear say e don drop oh
Ebelebe E Dey ginger me ye ye E Dey ginger me
Written by: Miracle Kelly Chukwuemeka
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...