गाने
You go dey explain tire
You go
Explain
Explain
Explain
Explain
Cos no evidence
Say you try your best
You no make am
For this life
They call me MOG
I used to think
Life was easy
Like a fairytale
From Disney land
But for Naija
My country
Naira going down
Like sinking sand
Yea
As I dey drink
My grocery
With some floating berries
And sweetener
Imagination
Take me
Sitting so comfy in a
Bullion van
Lord please
Save me
Cos I dey grind
On a
Daily
As I dey work
I dey pay
Bills
Pressure hold me
For neck
Damn!
I toast this shawty
She no want to accept me
Put me for back like am waybill
Use me laugh with her friends
Damn
So Brotherman no matter how you try
If you no make am for life
You go explain tire
My brother you go explain tire
Cos no evidence
No matter how you try
If you no make am for life
You go explain tire
My brother you go explain tire
Cos no evidence
Sheybe dem be tel us we go hit the ground running
Everybody laughed cos the shit was damn funny
But we no know say them dey give us last warning
Say one day we go miss buhari
Everything body doing what they said they'd never do
It can not be me? Bro e shock you say na you?
Better days ahead, con dey do us April fool
Tell us go to court but objection overruled
Mehn it's tucked up
Go down knees and I beg God
See the fine girl wey dem kill for port harcourt
The way I dey find block
Rich man go think say na Ps5 I dey talk of
Lord please save me
Cos I' dey grind on a daily
As I dey work i dey pay bills
Pressure hold me for neck
I toast this Shawty
She nor want to accept me
Put me for back like I'm waybill
Use me laugh with her friends
So my brother no matter how you try
If you no make am for life
You go explain tire
My brother you explain tire
Cos no evidence
Writer(s): Opay Ude Precious Obiora
Lyrics powered by www.musixmatch.com