album cover
Wait
album cover
Wait 5 जनवरी 2024 को 2692712 Records DK द्वारा एल्बम Est'97 - EP के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
एल्बमEst'97 - EP
5 जनवरी 2024
लेबल2692712 Records DK
भाषाएंEnglish
BPM97
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

गाने

No breadi toh n ko orin gan uh
Hey una
No get choice if una
Dey think say them go put me for corner
I get leg for the corner
Wait hey una
No get choice if una
Dey think say them go put me for corner
O sun o gor
Oku si eyin
Tobalor suun toh gor
Aye a ma re erin
O sun o gor
Oku si eyin
Tobalor suun toh gor
Aye a ma re erin
O sun o gor
Oku si eyin
Tobalor suun toh gor
Aye a ma re erin
Ah me i get padi them from way back
Them get all of the money for the maybach
Who no get money make e dey back
Cus only success be payback ah ah ah
Padi them from way back
Them get all of the money for the maybach
Who no get money make e dey back
Cus only success be payback ah ah ah
O sun o gor
Oku si eyin
Tobalor suun toh gor
Aye a ma re erin
O sun o gor
Oku si eyin
Tobalor suun toh gor
Aye a ma re erin
O sun o gor
Oku si eyin
Tobalor suun toh gor
Aye a ma re erin
Wait una
No get choice if una
Dey think say you go put me for corner
I get benz for the corner
Wait wait una
No get choice if una
Dey think say you go put me for corner
Written by: Victor Ohiomo Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...