म्यूज़िक वीडियो

में प्रस्तुत

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Kidd Carder
Kidd Carder
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel oluwatosin Samuel
Emmanuel oluwatosin Samuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Fuwon
Fuwon
Mastering Engineer
Chuck
Chuck
Mixing Engineer
RewardBeatz
RewardBeatz
Producer

गाने

Bang' Banga Ooh, dem go see something (something) To all the people wey dey sleep on me (on me) Na you sabi who no dey see glory (glory) I'm making money, but I'm still hungry, hungry Oga leave story I no panic, Jah cover me To all the people wey dey sleep on me Very soon you go see glory, glory Jaiye ló, full dripping 'cause If you be no thinking, I be no sleeping Sáré té BTC 'cause Money don enter, ka sha 60-40 Lifestyle feeling pompous Live life and I'm cautious Kọ gbọ nǹkan nǹkan o Go hard like a gun shot Ọrọ pọ, mi o le so tan o Tori mo stubborn o Money, money follow my way o Plenty raba follow my way o Owó tọ pọ mofe rale o Make your blessings come my way Lifestyle feeling pompous Live life and I'm cautious Kọ gbọ nǹkan nǹkan o Go hard like a gun shot Ọrọ pọ, mi o le so tan o Tori mo stubborn o Many times I no see nothing Nevertheless, I'm steady jonzing No be today I don get street OT I no dey dull so much bills on me, on me Oga leave story I no panic, Jah cover me To all the people wey dey sleep on me Very soon you go see glory, glory Jaiye lo full dripping 'cause If you be no thinking, I be no sleeping Sáré té BTC 'cause Money don enter, ka sha 60-40 Lifestyle feeling pompous Live life and I'm cautious Kọ gbọ nǹkan nǹkan o Go hard like a gun shot Ọrọ pọ, mi o le so tan o Tori mo stubborn o Money, money follow my way o Plenty raba follow my way o Owó tọ pọ mofe rale o Make your blessings come my way Lifestyle feeling pompous Live life and I'm cautious Kọ gbọ nǹkan nǹkan o Go hard like a gun shot Ọrọ pọ, mi o le so tan o Tori mo stubborn o Bang' Banga
Writer(s): Emmanuel Oluwatosin Samuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out