क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Alterplate
Alterplate
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Frankie Jay
Frankie Jay
Songwriter
Elvis Lunar
Elvis Lunar
Songwriter
Tare Harry Okiri
Tare Harry Okiri
Songwriter
Ezenwankwo Melany
Ezenwankwo Melany
Songwriter

गाने

I go veneswela fire
Yugoslavia fire
Puerto Rico fire
Argentina fire
Nigeria fire
Africa fire
They call me mr fire
cos I no Dey tire
Ask mama Agnes’ o
Wire wire
Obi cubana o
Wire wire
Chukwumerije o
Wire wire
They call me mr fire cos I no Dey tire.
Mr fire U bin tell you back to back
You no Dey tire
I tell u my desire
Back to back you just Dey wire
You wan thief me from my boo
And I don’t know what to do
Ife ine memu Karigo na
odimumanaru yeah yeah yeah
Me and you go round
make all the guy’s Dey vex and all the girls Dem frown
I get am for sexy body
No mercy for the money
A trip to costarica
Selense like Harrysong yeah yeah yeah
My brother tell me wetin Dem wan talk again
Dem try to pull GOD pikin down But
Dem no put to shame
Person wey dey sell for market
Suppose too gain
I love toke makinwa oya what again
Say the money kpo kpo kpo
The money roboto
Enter with a billion van
Everybody kulie oto
I go veneswela fire
Yugoslavia fire
Puerto Rico fire
Argentina fire
Nigeria fire
Africa fire
They call me mr fire
cos I no Dey tire
Ask mama Agnes’ o
Wire wire
Obi cubana o
Wire wire
Chukwumerije o
Wire wire
They call me mr fire cos I no Dey tire.
I love my mummy
and my grand mummy
A reasonable person
wey respect women
No go tamper lyrics
Na love I love o manipulat every
Because I’m weak
And I hear say Blishing papa
open mouth vomit after he commit
Sikira where you buy the pomed
By blue biro you must write the Cheque
E Dey owe me money
You must pay my money
I go veneswela fire
Yugoslavia fire
Puerto Rico fire
Argentina fire
Nigeria fire
Africa fire
They call me mr fire
cos I no Dey tire
Ask mama Agnes’ o
Wire wire
Obi cubana o
Wire wire
Chukwumerije o
Wire wire
They call me mr fire cos I no Dey tire.
Nwanyi oma make I tell u something
Wey u go fit do
As I be igwe u fit be lolo
Just Dey gimme fire
Quench my heart desire
Because I be lunar
There is nothing in this world I no fit
Do for you
baby my boo boo-boo Darling yeah,yeah
I go veneswela fire
Yugoslavia fire
Puerto Rico fire
Argentina fire
Nigeria fire
Africa fire
They call me mr fire
cos I no Dey tire
Ask mama Agnes’ o
Wire wire
Obi cubana o
Wire wire
Chukwumerije o
Wire wire
They call me mr fire cos I no Dey tire
Written by: Elvis Lunar, Ezenwankwo Melany, Frankie Jay, Tare Harry Okiri
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...