क्रेडिट्स
COMPOSITION & LYRICS
Ayodele Richard Agidigbi
Songwriter
Damilola Gabriel Iluyomade
Songwriter
गाने
Keep up the hook up
No stress
Keep up the hook up
We no Dey buy wig
Keep up the hook up
Palash
Keep up the hook up
Yebo
Alpha predator
Top of the food chain
This banger na 7rounds
Friends with butchers Ofcourse I'll meat up
Plenty mulla your babe wanna link up
Tattolee Abeg make I ink up
Put my girls in one group make dem team up
Wey the drums tell chargy to beat up
Hold my cocktail I'll give you the dicktalk
Pass the weed it's inside the ziplock
Babe leave mono let's go straight to diphthongs
Wey Flacker Abeg raise the heat up
Too much hoes I think you should zip up
Check the voltage their current no shock us
Men on guard tell haters to keep off
25 on grams all my BBL put the Yansh on bounce
As she see the account
She say she won love say the boy confirm
25 on grams all my BBL put the Yansh on bounce
As she see the account
She say she won love say the boy confirm
Keep up the hook up
No stress
Keep up the hook up
We no Dey buy wig
Keep up the hook up
Palash
Keep up the hook up
Yebo
No light nepa don see us finish
On top her Baka I go spend am finish
We just friends but she con Dey give me billings
National cake my money I share am finish
Oya wait Chargy go bring am again
I blow smoke the shawty go do the cocaine
She like meat Amaka collect the protein
I like fish but she wan dey give me kote
She put jazz for her own waist beads say na protection
Awa ti mo lati first impression
Me I no go really ask no questions I just get up and move another direction
Me I no dey do like that
I'm just tryna get money I no do yanga
Put another shawty on a cruise like that
Make that booty shake je ki ide eh gbon dada
25 on grams all my BBL put the Yansh on bounce
As she see the account
She say she won love say the boy confirm
25 on grams all my BBL put the Yansh on bounce
As she see the account
She say she won love say the boy confirm
Keep up the hook up
No stress
Keep up the hook up
We no Dey buy wig
Keep up the hook up
Palash
Keep up the hook up
Yebo
Written by: Ayodele Richard Agidigbi, Damilola Gabriel Iluyomade