क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Paul Rarity
Performer
Reblah
Performer
Protek Illasheva
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Paul Owokonu Ekrigwe
Songwriter
गाने
[Intro]
Rarity pon the microphone
[Chorus]
Update update
Big name don wake
When we step inna the place
Hot takes all day
When they ask us how far
They suppose know the answer
Give way stop playing
Big name don wake
[Verse 1]
Mic check
Big name is a mindset
Full package like math set
We sabi the road, you fit come pass
Big dogs no dey too bark
Jesus dey for you sir
Who’s that?
The lion of Judah
Big name is a new man
Who’s that?
[Bridge]
Na person wey sabi God go mount like Everest
No be OT, better rest
You go talk tire no evidence
Na person wey sabi God go mount like Everest
No be OT, better rest
You go talk tire no evidence
You go talk tire eh
[Chorus]
Update update
Big name don wake
When we step inna the place
Hot takes all day
When they ask us how far
They suppose know the answer
Give way stop playing
Big name don wake
[Verse 2]
My software update
To Psalms 32:8
He declared for me to be great
To my enemies it's checkmate
Speak life speak hope
To these wolves in sheep’s clothes
If I speak in tongues I'll expose
Prophecies for the ones He chose
If scan you and download
heart of flesh heart of stone
36:26, Ezekiel he knows
on the 3rd day Christ rose
Times really running out
'Cos the trumpet soon blows
No Christ, death row
[Chorus]
Update update
Big name don wake
When we step inna the place
Hot takes all day
When they ask us how far
They suppose know the answer
Give way stop playing
Big name don wake
[Bridge]
Na person wey sabi God go mount like Everest
No be OT better rest
You go talk tire no evidence
Na person wey sabi God go mount like Everest
No be OT better rest
You go talk tire no evidence
You go talk tire eh
[Verse 3]
Men mount like Olumo rock
Ten toes on the solid rock
No be chais no dey carry talk
Gat these demons on keys and lock
And I come in the biggest name
Hit the target got the cleanest aim
Trade mark like a business name
Only mission is to be as him
And when I step in the premises
Demons dey flee cause na me be their nemeses
Daily am loaded with benefits
Mimshack anointing, take over territories
This no be bobo or caprison
Ogbeni stop playing Park Ji-Sung
Na sure update I carry come
Hope you get the message when you hear the song
[Chorus]
Update update
Big name don wake
When we step inna the place
Hot takes all day
When they ask us "how far?"
They suppose know the answer
Give way stop playing
Big name don wake
Written by: Paul Owokonu Ekrigwe