album cover
Shayo
62
World
Shayo 12 जुलाई 2024 को BAD HABEAT द्वारा एल्बम Shayo - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमShayo - Single
रिलीज़ की तारीख12 जुलाई 2024
लेबलBAD HABEAT
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM109

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
BAD HABEAT
BAD HABEAT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Godwin Abua
Godwin Abua
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BAD HABEAT
BAD HABEAT
Producer

गाने

Me no get anybody for mind, just pass my shayo
(Shayo o, shayo o, shayo o)
I no get anybody for mind, bad man wan drink him shayo
(Shayo o, shayo o, shayo o)
As you sef get your own issues, na so me i get my issues
Another man get him issues, everybody with their issues
Bring the shayo my guy
Brother, no go over worry your mind
Because this one sef e go pass
No go dey over stress your mind oh oh oh
Bring the shayo my guy
Brother, no go over worry your mind
Because this one sef e go pass
No go dey over stress your mind oh oh oh
I really wanna be free
Don't wanna stress my brain, i don't wanna overthink things
Because problem no dey finish
So i no fit go kill myself with overthinking
As you sef get your own issues, na so me i get my issues
Another man get him issues, everybody with their issues
Bring the shayo my guy
Brother, no go over worry your mind
Because this one sef e go pass
No go dey over stress your mind oh oh oh
Bring the shayo my guy
Brother, no go over worry your mind
Because this one sef e go pass
No go dey over stress your mind oh oh oh
Written by: Godwin Abua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...