क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Philsong
Philsong
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Philip Samson Effiong
Philip Samson Effiong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dwanarr
Dwanarr
Producer
Chimbalin
Chimbalin
Producer

गाने

Ooo hmmm na na na na
Hmmm  na na na na
Hmmm ye ye ye ye, Yee!
Girl you dey do me pass ogogoro
How you take do am I don nor nor 
Arrest and lock like you be popo
Ololo ooo, ati kolo
I do anything for your your love
Girl i fit to do plus self on top
Cos you carry nyash like e water ohh
Make you carry am come and near me
Carry am near me Ehyi
Carry am make you near me
Carry am suffocate me
Carry am make you near me
Carry am near me Ehyi
Carry am make you near me
Carry am suffocate me
This your kerikata kerikata one kind of waka ohh
Fit turn a man to a sinner oh too heavy like tsuna oh
Tsunami oh!
This your kerikata kerikata one kind of waka ohh
Fit turn a man to a sinner oh too heavy like tsuna oh
Tsunami oh!
Ahh ahh Ahh ahh ahh ahh
Ehh ehh! ehh ehh ehh ehh ehh ehh
Ehhh he!
Ahh ahh Ahh ahh ahh ahh ahh ahh
Ehh ehh! ehh ehh ehh
Dey play dey naughty games In my brain
Make water drip for my sugarcane
Know say na blood wey dey run my vein oh
I be person pikin ohh!
Erima easy on me
I know say everything na for me
And wen I call you go come submit ohh
You fit to make man commit ohh!
This your kerikata kerikata one kind of waka ohh
Fit turn a man to a sinner oh too heavy like tsuna oh
Tsunami oh!
This your kerikata kerikata One kind of waka ohh
Fit turn a man to a sinner oh too heavy like tsuna oh
Tsunami oh!
Ahh ahh Ahh ahh ahh ahh
Ehh ehh! ehh ehh ehh ehh ehh ehh
Ehhh he!
Ahh ahh Ahh ahh ahh ahh ahh ahh
Ehh ehh! ehh ehh ehh
Written by: Philip Samson Effiong
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...