क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Boydeals
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boydeals
Songwriter
गाने
Ebelebe see something
Ebelebe see
Ebelebe see something
Ebelebe see
Ebelebe see something
Ebelebe see
Fineboydeals
Ebelebe see something
Ebelebe see
Tell me what you want I go show you
Give me all your love make I hold you
Tell me all the things wey I no know
Wetin you give me chop me I no know
Be the Romeo to you Juliet
Dey For my heart you no dey pay rent
Tune my stereo better preset
And you dey give me love sweetie Janet
Holy Magdalene
I don pray and fast
And you Boost my adrenaline
I don cast and bind
Holy Magdalene
I don pray and fast
And you Boost my adrenaline
I don cast and bind
Ebelebe
Burst my brain
Burst my brain
Every every day you dey burst my brain
Burst my brain
Burst my brain
Very Prety fine girl wey dey burst my Brian
Burst my brain
Burst my brain
Every every day you dey burst my brain
Burst my brain
Burst my brain
Very Prety fine girl wey dey burst my Brain
Written by: Akubudike Divine Boydeals