क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Khaid
Khaid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sulaimon Shekoni Solomon
Sulaimon Shekoni Solomon
Songwriter
Fakorede Oluwatobiloba Paul
Fakorede Oluwatobiloba Paul
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Signal The Plug
Signal The Plug
Producer

गाने

[Intro]
Hmmn
Emergency
Emergency
[Verse 1]
I wan to lick you Selina
My baby from Argentina ooo
Money dey like Abacha
So I will give you whatever
Otumopko dey like John cena
Girl wey I meet for tinder
No need to carry bend down select
You go dey wear Casablanca ooo
[PreChorus]
My baby dance, mami ko gbefun
My girly start to dey do the gbeku
Azaman, dey knack am careful
Na the matter we dey try to settle
My baby wa, je kin ma gbafun
E no matter if I chop the level
No dey ask if I am able
Girl, den dey call me Mr Capable
[Chorus]
Orobo kiboro kiborokibo
Kiborokibo kiborokibo
Orobo kiboro kiborokibo
Kiborokibo kiborokibo
[Chorus]
Orobo kiboro kiborokibo
Kiborokibo kiborokibo
Orobo kiboro kiborokibo oh
Kiborokibo oh, kiborokibo oh
[Verse 2]
Tell me why you be looking like zazu
See money, dem go talk say na yahoo
This dance e no fit get part two
After one, round two
Chop you clean mouth I no clean
Say make I play your tambourine
I ask you out but you no gree
So baby, no dey touch my dorime
[PreChorus]
My baby dance, mami ko gbefun
My girly start to dey do the gbeku
Azaman, dey knack am careful
Na the matter we dey try to settle
My baby wa, je kin ma gbafun
E no matter if I chop the level
No dey ask if I am able
Girl, den dey call me Mr Capable
[Chorus]
Orobo kiboro kiborokibo
Kiborokibo kiborokibo
Orobo kiboro kiborokibo
Kiborokibo kiborokibo
[Chorus]
Orobo kiboro kiborokibo
Kiborokibo kiborokibo
Orobo kiboro kiborokibo oh
Kiborokibo oh
Written by: Fakorede Oluwatobiloba Paul, Sulaimon Shekoni Solomon
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...