म्यूज़िक वीडियो
म्यूज़िक वीडियो
क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Waveboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Segun Dipeolu
Composer
गाने
WaveBoy oshey
Hundred
If kele do normal boi go do normal
Shebi na normal level Bois dey wire Mullar
Make you shine your eyes you go sabi big man
And if d Shayo plenty oh e be kalakuta
Ten all over ten lomo
Trust me don’t say no more
Why I nogo complain omo
If I no see you for days omo
Bolu lulu yen bii gan gan
Tobaromo toshan gbesumo
We used to carry 2k go do oshomo
Now we better of those days you know
Chop and gbes hmm
I nogo chop and gbes
I wanna hold ur waist
Mami, holy water pon ya face
Mofe run ogechi
Sugbon Omotola carry me gbes
Omope starboy lemio
Na matter won carry dem craze
Carry dem craze oh
Tell me your rate girl tell me your rate
Damilohun when I call on you girl
Makamilohun momopekomije
No say you no do you no need to pretend
I want to flex my money
Oya come flex your body baby oku
We nogo fight e person o
We just wan party & drink Hennessy o
If kele do normal boi go do normal (jo jo)
Shebi na normal level Bois dey wire Mullar (jo jo)
Make u shine ur eyes u go sabi big man (jo jo)
& if d Shayo plenty oh e be kalakuta
Ten all over ten lomo
Trust me don’t say no more
Why I nogo complain omo
If I no see u for days omo yeah
Bolu lulu yen bii gan gan
Tobaromo toshan gbesumo
We used to carry 2k go do oshomo
Now we better of those days you know
No gimme stress
I jus wanna have sex baby
And you can tell me if you tense
We can do it in my Benz baby
I don’t wan no drama
No gimme wahala
You fit gimme ur number
You no I go wire
Dakun gbemisaya
These are my sexual desires
Written by: Segun Dipeolu