album cover
TRIGGER
36
Afro-Beat
TRIGGER 6 दिसंबर 2024 को PELAMO MUSIC द्वारा एल्बम के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया थाRECKLESS - Single
album cover
एल्बमRECKLESS - Single
रिलीज़ की तारीख6 दिसंबर 2024
लेबलPELAMO MUSIC
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM95

क्रेडिट्स

COMPOSITION & LYRICS
PETER IYANUOLUWA EGONE
PETER IYANUOLUWA EGONE
Songwriter

गाने

[Chorus]
You dey trigger body, you dey trigger soul soul soul
The way you dey do me girl I no no
You dey trigger body, you dey trigger soul soul soul
The way you dey do me girl I never know
[Verse 1]
My girl you are so magical
Your waist me I wan die for
I hear you be my class teacher
You pulling that stunt oo
My girl you are my heart desire
I want it all
You just dey fire, fire me dey go
Fire me dey go
Yeah iwo ni mo ba wi
Girl when you need make you call on me
I just want me we gum body
Unless you don't you are not for me
Pull up to my bustop
When we enter room make you bosho
Make you dancia I know you don't snooze
Where me come from girl I never loose
[Chorus]
You dey trigger body, you dey trigger soul soul soul
The way you do me girl I no no
You dey trigger body, you dey trigger soul soul soul
The way you dey do me girl I never know
[Verse 2]
Jokes on you life is not funny
Partially you gats feel am
Lately blessing dey shadow me
Play the ball I go keep am
Look your front, girl open your door
Nwanyorma me I dey on top
Me I dey on top, I will never fall
[Chorus]
You dey trigger body, you dey trigger soul soul soul
The way you do me girl I no no
You dey trigger body, you dey trigger soul soul soul
The way you dey do me girl I never know
Written by: PETER IYANUOLUWA EGONE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...