म्यूज़िक वीडियो
म्यूज़िक वीडियो
क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Cazulee
Performer
BhadBoi OML
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Cazulee
Songwriter
BhadBoi OML
Songwriter
गाने
[Intro]
Uh, yeah, uh, yeah
You already know, ooh, uh yeah, uh yeah
Boys don dey para, oh
Been so well
Boys don dey para, oh (Majestical)
[Verse 1]
Since I was born, na hin go better we they hear
Although, we've been yelling, but our government no dey care
Many people dey for street with their pali, ko si iṣẹ
And we no fit carry kala, we no go fit to fo fence
[PreChorus]
Na why them boys day para like ah choco
Ikorodu mopol, àwọn ọmọ Lotto, ṣo mọ?
Bombing every night like them be Boko
If you see their logo, àwọn ọmọ ologo, ṣo mọ?
IP vanished, I dey Colorado
Me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?
Is either you go hard or you go home
Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ?
Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea
[Chorus]
That is only way
That is only way we survive
That is only way, ayy
That is only way we survive, ayy
That is only way
That is only way we survive, ayy
That is only way
That is only way we survive, ayy
[Verse 2]
Ọmọ, if you too stubborn
Ẹ mọ iru wa
Ọmọ, you go die, I go die if you check me, I smile
A bẹ ti mọ inu wọn o
Sare gbe mi denu Colorado, mo gbọdọ Jago, Ikorodu mopol, ṣo mọ?
Ibi ori gbe mi de ni kẹ ma fọgo as ọmọ ologo, mo bẹru popo, ṣo mọ?
Màlúù ti ko ni iru o mọ pe o ma gbera
Yẹra fun Judasi, ko ma mọ ile wa
"Ko mọwọ, ko mẹsẹ," ko ni ya ile wa
'Cause, mo m'ọwọ, m'ẹsẹ, still be yandiva, no be Maldive
[PreChorus]
Na why them boys day para like ah choco
Ikorodu mopol, àwọn ọmọ Lotto, ṣo mọ?
Bombing every night like them be Boko
If you see their logo, àwọn ọmọ ologo, ṣo mọ?
IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?
Is either you go hard or you go home
Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ?
Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea
[Chorus]
That is only way (Only way)
That is only way we survive, ayy
That is only way, ay
That is only way we survive, ayy
That is only way, ay
That is only way we survive, ayy
That is only way
That is only way we survive, ayy
[Outro]
Boys don dey para, oh
Para, oh
Boys don dey para, oh, yeah
Written by: BhadBoi OML, Cazulee