album cover
assorted
album cover
assorted 18 मार्च 2025 को Womzie द्वारा एल्बम nothing but pleasure - EP के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
18 मार्च 2025
लेबलWomzie
भाषाएंEnglish
BPM
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

गाने

She say her name is peaches
And she a pisces
She kinda salty
Say she comes assorted
Spicey ajinomoto
Excite me, turn me olodo
I been high like colos, I don crash my moto
Blood over my polo but na you dey my mind o
I been high like colos, I don crash my moto
Blood over my polo but na you dey my mind o
Ey ya na, ey ya na (Assorted)
Ey ya na, ey ya na (Assorted)
Ey ya na, ey ya na (Assorted)
Ey ya na (Assorted)
All over again I dey guide my babe
Daily 2k I go find my babe
My babe not your babe
My babe is different
My babe not your babe o
My babe assorted
Sweet thing wey no dey purge o
This run na you I pursue
Click bait, me I don confuse o
3 days, and I don turn fool
I been high like colos, I don crash my moto
Blood over my polo but na you dey my mind o
I been high like colos, I don crash my moto
Blood over my polo but na you dey my mind o
Ey ya na, ey ya na (Assorted)
Ey ya na, ey ya na (Assorted)
Ey ya na, ey ya na (Assorted)
Ey ya na (Assorted)
Written by: Uwaoma Alioha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...