म्यूज़िक वीडियो
म्यूज़िक वीडियो
क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
Gigz Beatz
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Gigz Beatz
Producer
गाने
I dey wonder what go happen
If you say you no dey love me
'Cause only you dey make me happy
Good morning my baby
How you dey oo, baby?
Breakfast in bed, for you oh my love
As I see baby miracles, ɔse ɔdɔ me oo
I wonder if you dey feel the way I dey feel oo-oo-oo-oh
When I see you walk, I dey gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
When I see you walk, I dey gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
Show me your shape
Show me your leg oo
Baby, your waist
Be wow wow oh
I want to buy this drop-top oh
Make you take me for a ride, for two days oh
Baby, your engine I go lubricate
If your fuel e short, baby we top up again
I dey wonder what go happen
If you say you no dey love me
'Cause only you dey make me happy
'Cause this your vibe dey make I gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
When I see you walk, I dey gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
Good morning my baby
How you dey oo, baby?
Breakfast in bed, for you oh my love
As I see baby miracles, ɔse ɔdɔ me oo
I wonder if you dey feel the way I dey feel oo-oo-oo-oh
When I see you walk, I dey gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
When I see you walk, I dey gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
When I see you walk, I dey gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
When I see you walk, I dey gbɔjɔ
The way you smile, make me gbɔjɔ
When you touch me, I gbɔjɔ
Your backa make I gbɔjɔ, gbɔjɔ, gbɔjɔ
Written by: Bismark Addae Sakyi, Charles Nii Armah Mensah