क्रेडिट्स
PERFORMING ARTISTS
Xzel
Performer
David Chizoba
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Everybody Loves Josh
Songwriter
David Chizoba
Songwriter
गाने
Internet go
Disappear oh
When I bring you come out
Make dem see you oh
Approval ratting is high
Baby you cause you’re mine
Ahnn Ahnn
Ahnn ahnn
I’ve been looking far and wide, I never see person wey fine pass you
Wey fine pass you Ahnn Ahnn
Ahnn ahnn
I never see person wey fine pass you
Omoo you fine oh
You boost my immune oh
You boost my libido
I must to carry you go for life
Only you this
Only you that
Only you dey for my mind
Only you fine
Only you set
Only you get front and back
Only you big
Only you small
Only you be one
The perfect one
Ginger oh
You gat me feeling nice
Mirinda oh
Make i drink you, make i smile
Reminder
You make me dey on time
Reminder
Ahnn Ahnn
Ahnn ahnn
I’ve been looking far and wide, I never see person wey fine pass you
Wey fine pass you Ahnn Ahnn
Ahnn ahnn
I never see person wey fine pass you
Omoo you fine oh
You boost my immune oh
You boost my libido
I must to carry you go for life
Only you this
Only you that
Only you dey for my mind
Only you fine
Only you set
Only you get front and back
Only you big
Only you small
Only you be one
The perfect one
Ginger ohh ohh
Written by: David Chizoba, Everybody Loves Josh