म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Chisom Brian Ajoku
Chisom Brian Ajoku
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chisom Brian Ajoku
Chisom Brian Ajoku
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chisom Brian Ajoku
Chisom Brian Ajoku
Executive Producer

गाने

Ooh looku
Looku looku daadada
Looku looku daadada
See small pikin wey dey para
wey dey gagaga
Kí ló ń ṣe lè?
I get owo
Bigi bigi owo dey for you
Make I dey spend the ego
Bigi bigi ego
Why you fine like this o?
Why you fine like that o?
You fit to kill person o
With your body like this o
Why you fine like this o?
Oweh
Why you fine like that o?
Oh no
You fit to kill person o
With your body like this o
Hey beautiful
This your body is a miracle
Miracle body
I love your miracle body
Why you fine like this o?
Why you fine like that o?
You fit to kill person o
With your body like this o
Why you fine like this o?
Oweh
Why you fine like that o?
Oh no
You fit to kill person o
With your body like this o
Written by: Chisom Brian Ajoku
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...