क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Jody
Jody
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Chukwuemeka Udemba
Emmanuel Chukwuemeka Udemba
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
A-swxg
A-swxg
Producer

गाने

[Verse 1]
Fine girl, I see your body calling
Me I no go dull you, so, make you no dull me
So, tell me wetin go make you dey stall me?
'Cos now I no dey busy, so, come see me
Make you give me, give me give me, yea
Everytime we move, our vibing on key
So, no dey do like say you just dey know me
Outchea tryna be your one and only
[Chorus]
Girl, for my hand you plenty oooh
Girl, for my hand you plenty ooh girl, wa wa why why why?
Girl, for my hand you plenty oooh, lady
For my hand you plenty ooh girl, wa wa why why why?
[Verse 2]
Na only wey dey give me ginger ah
Stubborn but you turn me to believer
Lọwọ Maria gan-an gan-an mo ri iya
But when you show iwọ lo jẹ k'ara mi ya
As I dey give you ṣe you dey feel am?
You Just dey gbadun the way I dey sing am
Sunmọ mi baby jẹ ka ma rira, eh
[Chorus]
For my hand you plenty oooh
For my hand you plenty ooh girl, wa wa why why why
Oh Girl For my hand you plenty oooh, baby
For my hand you plenty ooh girl, wa wa why why why? (Listen to me girl)
[Verse 3]
Tell me when are you coming over?
Say when are you coming over?
So you fit come ride the jangilover
Come ride the jangilover
Picture perfect in that Kodak
Ọmọ, you my favorite, you should know that
Wo bo ṣe fine lat'oke de'lẹ
Girl, you know
[Chorus]
Girl you know you plenty oooh, girl
Girl you know you plenty ooh girl, wa wa why why why
For my hand you plenty oooh, girl
For my hand you plenty ooh girl, wa wa why why why
Girl you know you plenty oh, yea, hmm mm
Written by: Emmanuel Chukwuemeka Udemba
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...