album cover
Answer
889
Music
Answer 16 फ़रवरी 2022 को Azuri द्वारा एल्बम Answer - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमAnswer - Single
रिलीज़ की तारीख16 फ़रवरी 2022
लेबलAzuri
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM103

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
AJAXXO
AJAXXO
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Henry Ogbona
Henry Ogbona
Composer
Ismail Usman Abiola
Ismail Usman Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TAYORISTAR
TAYORISTAR
Producer

गाने

AJAXXO
Oh-oh-oh-oh-oh
Oh-oh-oh-oh-oh, oh-oh-oh-oh-oh
No-no-no-no-no-no (Ralph Records)
I've been running from myself, walking on this lonely road
I need you to hold my hands, 'cause I don try other girls
On God nobody else wey dey do me like you do
No dey pretend, I wan be more than friends
Biko no dey treat me like a stranger, na your heart I want to enter
No retreat and no surrender
See the way you turn me to believer, from fast e turn to prayer
Abegi baby give me answer
I dey wait for your answer, abegi baby gimme answer
I dey wait for your answer, I dey wait for your answer
Ten bottle of stout can't console me, na your love dey control me
I wanna love you gradually, put a ring for your finger actually
Shey you know the boy romantical, say my baby burst my speaker
I wanna love you gradually, put a ring for your finger actually
Biko no dey treat me like a stranger, na your heart I want to enter
No retreat and no surrender
See the way you turn me to believer, from fast e turn to prayer
Abegi baby give me answer
I dey wait for your answer, abegi baby gimme answer
I dey wait for your answer, I dey wait for your answer
Fire!
They wan console me, many babes, they wan control me
(Ralph records)
Written by: Henry Ogbona, Ismail Usman Abiola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...