album cover
Clown
7,147
Music
Clown 24 मार्च 2023 को Azuri द्वारा एल्बम Clown - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमClown - Single
रिलीज़ की तारीख24 मार्च 2023
लेबलAzuri
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM115

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

गाने

Dai Verse, oh yeah
One thing wey I no do
Na to follow another go
Them call me but I no go
For Ajah Sangotedo
Pepper Ata rodo
Baby eka Moto
My Toyin Tomato
Call the number for my phone
I know I am (I am)
Loyal to the core like a fool unlike Tobias
Wey follow him girlfriend sister go Askamaya
It's over for you again
Na when I see you I know say
I be clown for you
Oh my God, oh know say
I be clown for you
Oh my God I don Jonze oh
I be clown for you
From my head to my toes oh
I be clown for you
Dumebi don dey show
Ashabi don dey side eye look me
Ibadi yen ole to
Ibadi yen ton jo bi olomi
I no go tire
All the itty bitty little bits of your body fire
And me I no go tire, no no no
One thing wey I no do
Na to follow another go
Them call me but I no go
For Ajah Sangotedo
Pepper Ata rodo
Baby eka Moto
My Toyin Tomato
Call the number for my phone
I know I am (I am)
Loyal to the core like a fool unlike Tobias
Wey follow him girlfriend sister go Askamaya
It's over for you again
Na when I see you I know say
I be clown for you
Oh my God, oh no no
I be clown for you
Oh my God, I don jonze oh
I be clown for you
From my head to my toes oh
I be clown for you
I be clown for you
Written by: Ifeanyi Akandu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...