album cover
Capable
album cover
Capable 29 अगस्त 2025 को Bobodbobo!/Ss SL DMD द्वारा एल्बम Capable - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
एल्बमCapable - Single
29 अगस्त 2025
लेबलBobodbobo!/Ss SL DMD
भाषाएंEnglish
BPM111
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

गाने

Bitches de this world mehn
God Abeg I don't want to be a mechanic
I want to be a baller
Omo mo wa capable o
Outside on a Friday night
Many things be de my mind
But as I de look ur side
Omo me I comport comport
Omoge I organize
Anything you want I buy
Maybe you go look my side
Make u give me comfort comfort
Baby if you do normal
I go sprea you money
Baby make u do normal
Make you whine am for me
Baby if you do normal
I go sprea you money
Baby make u do normal
Make you whine am for me
Anything money can buy
Girl I de capable
Girl I de capable
Omo mo wa capable o
Bring the Hennessy and ice
Make E come my table
Cause I de capable
Omo mo wa capable
Anything money can buy
Girl I de capable
Girl I de capable
Omo mo wa capable o
Bring the Hennessy and ice
Make. E come my table
Cause I de capable
Omo mo wa capable
Do normal
Do normal
Do normal
Do normal
Do normal
Anything money can buy
Girl I de capable
Girl I de capable
Omo mo wa capable o
Bring the Hennessy and ice
Make E come my table
Cause I de capable
Omo mo wa capable
Anything money can buy
Girl I de capable
Girl I de capable
Omo mo wa capable o
Bring the Hennessy and ice
Make E come my table
Cause I de capable
Omo mo wa capable
Outside on a Friday night
Many things be de my mind
But as I de look ur side
Omo me I comport comport
Omoge I organize
Anything you want I buy
Maybe you go look my side
Make u give me comfort comfort
Written by: Ambali Pelumi, idowu darasimi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...