album cover
Problem
1,399
Hip-Hop/Rap
Problem 8 जनवरी 2026 को Gaga Records द्वारा एल्बम के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया थाLet's See How It Goes.
album cover
एल्बमLet's See How It Goes.
रिलीज़ की तारीख8 जनवरी 2026
लेबलGaga Records
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM109

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

क्रेडिट्स

PERFORMING ARTISTS
Ohien James Ogaga
Ohien James Ogaga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ohien Ogaga Janes
Ohien Ogaga Janes
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ohien James Ogaga
Ohien James Ogaga
Producer

गाने

Whyyyyy
I Dey plan you
for me to catch you e nor go tey
And if I catch you
Be rest assured say your mind go dey
Look
Gimme chance
This thing be like film be like prank
This insult dey pain me like cramps
Inside phone na you take dey get mouth
(E dey pain)
Me and my guys on the go
Two bags of obo for the road
Black shirt trouser black timbo
Na once we mount am for where e dey
Men Dey fall out give am one slap
Hand Dey touch e body like rain
Why you dey stammerer you nor
You nor fit
You nor fit talk again
I'm a monster cause I nor normal
I nor dey bleed in vain
When I finish you go know say me and your senior brother nor be mate
I Dey plan you
for me to catch you e nor go tey
And if I catch you
Be rest assured say your mind go dey
Written by: Ohien Ogaga Janes
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...