गाने

Open that book dem call dictionary (Open am make you see) I say open that book dem call dictionary (Open am make you see) Upside down dey there proper (Open am make you see) Them recognize who work for show, yes (Open am make you see) Because him get him meaning too (Legs for down, yansh for up) Because him get him meaning too (Legs for down, yansh for up) Upside down get him meaning too (Legs for down, yansh for up) Upside down get him meaning too (Legs for down, yansh for up) I don travel, I don see I'm beginning to vex up for this land The thing wey I see I go talk About upside up and downside down For oversea, wey I see Communication organize (patapata) Agriculture organize (patapata) Electric organize (patapata) Them system organize (patapata) Them people organize (patapata) Them people organize (patapata) English man get English name American man get American name German man get German name Russian man get Russian name Chinese man get Chinese name For African man outside don't see I'm beginning to vex oh for this land I no want to travel anywhere Everything dey under my nose For African man outside don't see Fillings boku road no dey Land boku food no dey Area boku house no dey People no dey bear African name People no dey think African style People no know Africa great For African man outside don't see Communication disorganize (patapata) Agriculture disorganize (patapata) Electric disorganize (patapata) Everything is upside down (patapata) Everything is upside down (patapata) Disorganize (patapata) Disorganize (patapata) Everything upside down (patapata) Everything upside down (patapata) Disorganize (patapata) Disorganize (patapata) Everything upside down (patapata) Everything upside down (patapata) Disorganize (patapata) Disorganize (patapata) Everything upside down (patapata) Everything upside down (patapata) Disorganize (patapata) Disorganize (patapata) Everything upside down (patapata) Everything upside down (patapata) Disorganize (patapata) Disorganize (patapata) Everything upside down (patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata) (Patapata, patapata)
Writer(s): Kuti Fela Anikulapo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out