album cover
Pray
album cover
Pray 25 अगस्त 2026 को Drunken Tribe Music (DTM) द्वारा एल्बम Pray - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
एल्बमPray - Single
25 अगस्त 2026
लेबलDrunken Tribe Music (DTM)
भाषाएंEnglish
BPM117
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

गाने

Come my way, blessings come my way
Run away, poverty run away
Underneath, many things Dey my brain
Call my name (Emi omo aye)
You no fit see make you Dey for me o
Until I Dey tell you weytin Dey body o
This Goliath want to dey step on me o
Favor me o
So I don pray I don pray
E don Dey tey where the blessings come dey
But I don know I don know
Say man go blow
So he gats dey hope
So I don pray I don pray
E don dey tey where the blessings come dey
Aje hmm don know I don know
Say man go blow
So he gats dey hope (hmm)
Them tell me say "ah do am jeje"
Cool your temper
Emi omo aye ni o
Ede laye le o
I dey try daily o
Many things dey make me sober
Many things Dey bother my mind o
I just dey work without paper,come be like stranger
Deliver me e Jah
Many thing Dey make me sober
Many things dey bother man mind o
I dey work i be like stranger, no let me go down
So I don pray I don pray
E don Dey tey where the blessings come dey
But I don know I don know
Say man go blow
So he gats dey hope
And I don pray I don pray
E don dey tey where the blessings come dey
Aje hmm don know (Urghh)
Say man go blow
So he gats dey hope
Written by: Raymond Olamide Bakare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...