album cover
Zero Pattern
10
Afro-Beat
Zero Pattern 28 अगस्त 2026 को FOCUS TONEZ AND SOUNDZ द्वारा एल्बम Zero Pattern - Single के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
album cover
एल्बमZero Pattern - Single
रिलीज़ की तारीख28 अगस्त 2026
लेबलFOCUS TONEZ AND SOUNDZ
भाषाएंEnglish
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा
BPM109

गाने

People dey tell me say make I calm down
Why I go calm down?
If na money matter
Me, I no go calm down
Them dey find my pattern
Me, I no get pattern
Zero pattern
Me, I no get pattern
Nobody pattern
Zero pattern
Dem dey find my pattern
I tell them say na money be the pattern
Zero pattern
Nobody pattern
Dem dey find my pattern
I tell them say na money be the pattern
Zero pattern
Nobody pattern
Gongo aso kutupu ahu
Kasala don burst, no let them catch you
I feel okay, I don’t know about you, oh
I don’t know about you, oh
More money, less story
I show workings, leave talking
Believers, them got you
Grace of God and the help of Backwoods
Omo, them do me yanga
’Cause money no follow
I still no borrow
I still no think the matter
’Cause wetin go be, go be
And wetin go come, na him go yapa
Different pattern, money go come, I stack am
Different waist, I knack am
Knack am different pattern
Dem dey find my pattern
I tell them say na money be the pattern
Zero pattern
Nobody pattern
Dem dey find my pattern
I tell them say na money be the pattern
Zero pattern
Nobody pattern
Money wey dey make agbero mysterious
And you no wan hustle, you no dey serious
Two GLEs, four DSS, six Hilux
You no dey circle, how you wan take see us?
As my bureau dey change
My pattern dey change
I see that your short
E no dey my range
You no hold like me
So my movement go strange
I’m here for the money
I no need explain
My only pattern na just to dey pack am
Boy too clean, but I spit like Carter
Anything I do, only God fit judge am
Bad belle na debit, I use speed dodge am
Your babe, I lodge am
I don indulge am
Na me dey chop am
I swear I’m really not with the way that I move
No go dey follow me dey argue
You no know my next move
Wave Zaddy
Dem dey find my pattern
I tell them say na money be the pattern
Zero pattern
Nobody pattern
Dem dey find my pattern
I tell them say na money be the pattern
Zero pattern
Nobody pattern
Written by: DANIEL TUOTAMUO DARIUS, MICHEAL AYOADE ABODERIN, Success Samuel Chinagorom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...