album cover
Colonization
album cover
Colonization 2 अक्टूबर 2026 को Integral Records द्वारा एल्बम In Color के एक भाग के रूप में रिलीज़ किया गया था
एल्बमIn Color
2 अक्टूबर 2026
लेबलIntegral Records
भाषाएंEnglish
BPM111
मधुरता
ध्वनिकता
वेलेंस
डांस करने की क्षमता
ऊर्जा

म्यूज़िक वीडियो

म्यूज़िक वीडियो

गाने

PrettyBoy D-O:
 Colonization
Fuck what they talking
Fuck their information
Say this money na my destination
That's why these shawties come to my location
Plus this kush im smoking go give u appirations
No comparing , get different aspirations
This game come solo, no get affiliation
Still when man drop, They dance like Incantation
If they pray make I fall, we cause them lamentations
 
Kush Dey
Girl dey
Anything fit happen when the shots Dey
I think na Friday , she say na Monday
Bros when there's funds, everydays a funday
Kush Dey
Girl dey
Anything fit happen when the shots Dey
I think na Friday , she say na Monday
Bros when there's funds, everydays a funday
Julie
Julie want come to lunga
She tell me boy if u send kudi, me and my friend we go uber
Julie
Julie want come to lunga
She tell me boy if u send kudi, me and my friend we go uber
Shey na Gtb or kuda
Kuda
Know we getting money, no be fuga
Diamonds on my neck , e be like cooler
Now her pussy wet, e be like scuba
I be presido, just like the **** in abuja
When I Dey for cali , I'm with bhuka
Smoke like fela did in Kalakuta
No fit trust these boys , these boys be crook a
Me I like my women very thick , Ikebe super
 
Chuka Chase:
 Then i need final credits

Written by: Donald Ofik
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...