Lagu Serupa
Dari
PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
Lirik
Is PAQ do it
Huuuuh huuuuh huuuuh! Paaaaaaah paaaaaaah paaaaaaah...
The God wey create Adam and Eve, you for believe in oo
Don't put your trust in no man, I swear dem go kill you oo
The friend wey you get today, go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story,I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if you dey you be no body
Dem no get some of your happiness
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo! Heeh!
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akɛɛ Nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
Dem say dem be your paddy, but dem hate what you doing oo
For demma face you be hero, but for demma mind you be silly oo
You no go fi read forehead like you go see what dem dey thinking oo
And dem wish you no dey so dem go take your position oo
We all dey share ideas but dem no like your decision oo
But when PAQ play beat I dey see my vision and mission oo
Dem no get some of your happiness
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo! Heeh!
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akɛɛ Nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
The God wey create Adam and Eve, you for believe in oo
Don't put your trust in no man, I swear dem go kill you oo
The friend wey you get today, go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story,I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if you dey you be no body
Dem no get some of your happiness
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo! Heeh!
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akɛɛ Nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
Dem no get some of your happiness
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo! Heeh!
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akɛɛ Nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Stanley Agyekum Dartey, Da Maker Da Maker
Lyrics powered by www.musixmatch.com