Lirik

(It's Squeeze Records) Hmm Oh-oh Oh, yeah Hmm Yeah It's Atela, ah, yeah I've been away, for too long But I don go places, wey far from house Tell me something I never see But I feel alone, I guess I'm alone I don meet people from everywhere Dem no dey even greet me like my neighbor wey dey house When I speak my language dem no understand So I feel alone, I still feel alone So I have to go back home someday And e no matter where I dey before Dem say you no go fit be king for another man land So my heart dey tell me, there's no place like home Oh, my home Oh, my home, oh, my home When shall I see my home? Oh, my home, oh, my home When shall I come back home? I don wear their clothes, I don try their way I don even take name wey no be my own Atura na my name, but dem no fit to call am So I changed my name to help me feel among I don miss e food, the food wey we dey cook The food wey we dey chop, and my mama laugh I don miss Etang and I don miss Overe I don miss my siblings so I'm coming home So I have to go back home someday E no matter wey I dey before I no go fit be king for another man land So my heart dey tell me, there is no place like home Oh, my home, oh, my home (oh my home) When shall I see my home? (When shall I go?) Oh, my home (oh my home) oh, my home When shall I come back home? Oh, my home (oh my home), oh, my home (oh my home) When shall I see my home? (Do you understand, yeah) Oh, my home, oh, my home When shall I come back home? ('Cause I miss my home) Oh, my home, oh, my home When shall I see my home? (Oh, na-na) Oh, my home, oh, my home (TY Mix) When shall I come back home? It's Atela, ah, yeah
Writer(s): Ibizugbe Enifome Peters, Francis Otavershima Atela Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out