Lirik

Turn it up, turn it up, turn it up You say wetin? 2stoopid 2stoopid (wanasudada), 2stoopid We 2toopid Timaya 2stoopid 2stoopid! 2stoopid Who be that guy wey dey yarn anyhow? Girls wey dey form anyhow Who be that guy wey dey act amateur? Wey dey want to dey come, to dey form anyhow Who be that guy wey dey form anyhow? Guys wey dey pose anyhow Who be that guy wey dey act amateur? Wey dey want to dey come, to dey form premature, yeah Me and my guys we are stand kerele Popping Champagne lele We no get type for nobody Stepping the place the party don craze 2stoopid, 2stoopid 2stoopid, 2stoopid, 2stoopid 2stoopid, 2stoopid, 2stoopid All my guys we are 2stoopid You say wetin? 2stoopid Wanasudada (eh) 2stoopid You say, Timaya (eh) master 2stoopid 2stoopid (you can't be my vogosa), 2stoopid Leggo Who be the guy wey dey talk anyhow? Jonze anyhow Guy wey dey talk anyhow? Wey dey run him mouth, cap anyhow Who be that guy wey dey talk anyhow? Wey dey Jonze anyhow Wey dey run up him mouth, everytime just dey cap anyhow 2stoopid, 2stoopid, ruperupe, ruperuperupe Masterkraft 2stoopid All my guys, we are 2stoopid Shina Peller, you 2stoopid Banky is 2stoopid Even 2Baba is 2stoopid You say wetin? 2stoopid (ahan) Wanasudada (eh) 2stoopid You say, Timaya (eh) 2stoopid 2stoopid! (You can't be my vogosa, eh) 2stoopid! Leggo It's STG Ma-Ma-MasterKraft on the beat Turn it up, turn it up, turn it up
Writer(s): Sunday Ginikachukwu Nweke, Inetimi Timaya Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out