Lirik

Bad bad energy far Energy energy energy energy Energy energy energy energy Energy eh You need energy to kill enemies Bad bad energy far Energy eh If engine no dey car e no go move any inch eh Nah money be energy Nah im be remedy to your problems Make you no for kpeme For the matter wey we they so No be today god begin they bless oo We get many rivals wey they against oo You no go bring work but you call me your blood I don't need that kind of bad vibes Those friends (Wey no dey bring light) I no need those kind of friends for my list Good energy come close Bad bad energy far away Good energy come close Bad bad energy far away Good energy come close Bad bad energy far away Good energy come close Bad bad energy far away I want to make money I don't want to die young Me ah wan live my life Make the world hear ma voice I want to make money I don't want to die young Me ah wan live my life Make the world hear ma voice Oya pass me the lighter Say make i smoke up my ganja Say make i give you the lamba Wey go dey make u dey hala If you cross my part i go para Wetin i need nah money for my aza Make i they update my prada Wey go dey ginger my swagger Me i no get time for drama I wan dey ball like drogba Block my way nah thunder Nah im go fire person fire person Hosana hosana hosana hosana Hosana hosana hosana hosana Hosana hosana hosana hosana Hosana hosana hosana hosana Hosana hosana hosana hosana Hosana hosana hosana hosana Good energy come close Bad bad energy far away Good energy come close Bad bad energy far away Good energy come close Bad bad energy far away Good energy come close Bad bad energy far away Bizaga Gbamgbuda Tikina Nah the street be this We go reach the peak Nah one day Money go enter market Carry millions come back They don't know (TDK)
Writer(s): Victor Onugha Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out