Lirik

Onuru 'be nwanne agbalu oso Onuru 'be nwanne agbalu oso This song is dedicated to my brothers King Hansome Onuru 'be nwanne agbalu oso (Ogini?) Onuru 'be nwanne agbalu oso Kelly hansome Kelly Hansome, Wene Mighty, Onye Oma elele Oya everybody come to the center o Make we shalanga to this instrumental Somebody please, biko call me the waiter Bring more bottles make we start to shark for the better Wo iwo, ayaya Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o O ya kacha ma (O wu ya kacha mma) Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o Cheche Oya sharp abobi show me some love o, Oya everybody show me some love o, Oya find your brother, show am some love o Oya find your woman o, show am some love o Wo iwo iwo Kai, Ego uwa My brother leave am for God o If I do you bad make you forget eh Because I am sorry, because I don repent o Maka na Jesus make me first son o Mgbe e kpata ego, enemy them come run o, owu o Wene Mighty, Kelly Hansome gbaya weh Mr DJ biko tinye repeat o Iyayaya Ah ah ah oh oh oh Owu ya kacha mma Ah ah ah oh oh oh If you love your man, hold am for hand o cheche If you love your woman, hold am for hand o Look into her eyes and tell am how much you love am If you really love am, put a ring on her finger Please o, ayaya Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o O ya kacha ma Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o Cheche Oya sharp abobi show me some love o, Cheche Oya everybody show me some love o, wo wo Oya find your brother, show am some love o Oya find your woman o, show am some love o Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o O ya kacha ma Omenneji o, Omenneji o, Omenneji o Show me some love o Show me some love o Show me some love o Ah ah ah oh oh oh Kelly Hansome, Wene Mighty Onyeoma lelele
Writer(s): Kelechi Orji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out