album cover

Rora

1.173.906World2020
album cover
Rora dirilis pada 27 November 2020 oleh Banks Music sebagai bagian dari album Off the Record
Dirilis27 November 2020
LabelBanks Music
BahasaEnglish
BPM92
Melodiksi
Level Akustik
Valence
Kemampuan untuk menari
Energi

Video Musik

Video Musik

Lirik

[PreChorus]
Baby, this your yansh na shitor
If you gree mo ma Latan
Part two ati part now
Part two lati pa won
I go fit to change your catwalk
And change your life, join
Every day, na to enjoy
Open and close like a laptop, oh
[Chorus]
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora
[Verse 1]
Eledumare give you face in addition to bum bum
I no go lie, your body gbesss, monilati Toyan toyan
Any time you holla
Make I come through
I go tell my guys dem I no dey come soon
Kpakalamishi make my eye chook
Many girl get but na you I wan' do
[Bridge]
Jesu, Reekado
[PreChorus]
Baby, this your yansh na shitor
If you 'gree mo ma Latan
Part two ati part one
Part two lati pa won
I go fit to change your catwalk
And change your life, join
Every day, na to enjoy
Open and close like a laptop, oh
[Chorus]
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
[Verse 2]
Yo, yo, yo
Baby, gimme slow motion
In my room
I go give you promotion
Everything is allowed
Baby say everything is allowed
Me, I say Reeky baby na man
She tell me, say na me go kpai for her hand, ooh
[Outro]
Moni ko jijo rora o
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Moni ko jijo rora, oh
Written by: Banks Music, Femileye

Footer Shazam

Pilih bahasa:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ikuti Kami

Loading...