Video Musik

Lagu Teratas Berdasarkan ItsDollarMan

Dari

COMPOSITION & LYRICS
Abdulmalik A Ramoni
Abdulmalik A Ramoni
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Micheal Isaacs
Micheal Isaacs
Mixing Engineer
Rahmoon
Rahmoon
Producer

Lirik

Its Dollar Man Why you just dey do me strong thing Follow girl na you I'm wanting Every time you do me bad thing See me now my guys are laughing Cause they don warn me I no dey listen Thought you were lovely But you no get pity Why you dey call me I no go pick E pain me for body You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Every time you tell me lies o I just wan exercise o Get this thing comot my mind o Get this pain off my heart o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Baby why you tell me lies o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Baby why you tell me lies o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Baby why you tell me lies o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Baby why you tell me lies o Oni kilowade, every single time you call me Me I no go pick your call Kilowade Say this love say this love Na kind thing wey dey make man dey craze love Every single time na you I dey think of But to you, all I did wasn't enough I got to do what's best for me You cheat because I no get money Now you see God don do am for me You want to start to gum body You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Tell me why you tell me lies o I just wan exercise o Get this thing comot my mind o Get this pain off my heart o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Baby why you tell me lies o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Baby why you tell me lies o Oni kilowade Kilowade This pain Na you cause this pain You just scatter my brain Cause I am going insane This pain Na you cause this pain You just scatter my brain Lord, please help my soul You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Every time you tell me lies o I just wan exercise o Get this thing comot my mind o Get this pain off my heart o You just dey tell me lies o Every time you tell me lies o Baby why you tell me lies o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Baby why you tell me lies o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o Tell me why you tell me lies o I just wan exercise o Get this thing comot my mind o Get this pain off my heart o You just dey tell me lies o Baby why you tell me lies o You just dey tell me lies o Lies o
Writer(s): Abdulmalik Ramoni Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out