Video Musik

Video Musik

Dari

COMPOSITION & LYRICS
ShowBoi
ShowBoi
Songwriter
Akhetuamhen Obehi Victor
Akhetuamhen Obehi Victor
Songwriter

Lirik

Many many things wey my eyes don see
I gat to stack up my cheese, cause i have learned from my life lessons
Na wetin i dey find i see
My girl i'll take you to the moon light
I go make you feel nice, i go make you feel nice
So gad damn it see no take man shine
Dance to the baseline wine
My girl my girl no dey waste no time
She go down upon the baseline wine
She won duplicate my style, anticipate my vibes
Me ahh give her real quick, me no miss my shot
She wan reciprocate my love
My girl shey you go dey for me
When i no get money
Shey you go stand by me or you go jakpa ni
Come make i buggy down for you
Me i no fit leave you for here o
Me i want to hold you for here
Come make i wife you baby o
Say Lisa Lisa
Girl i no fit look far i swear i no fit look far
Come make i give you what you need
Make you dance into the beat
Give you loving in the heat (In the heat)
Oh me i say jowo
Say jowo baby
I no dey follow baby o
I want to hold my baby
Say no looking down
No look down on me
I want to make am for you
Anything i will do yeah
Ohh say me i say jowo baby
Jowo baby o
I no dey follow baby o
I want to make am for you
Make you no look down on me
Say i want to make am for you
So we can spend my money ahn yeah
Spend my money ahn yeah
So we can
So we can
So we can
So we-ee can
Baby come make i buggy down for you
Me I no fit leave u for here o
Me I want hold my baby
Come make i wife you baby o
Jowo say jowo baby
I no dey follow baby
I want to hold my baby
I no dey follow bae
I want to hold my baby
I want to turn up for
Anything i will do
Oh say me i say jowo baby
Jowo baby o
I no dey follow baby
I want to turn up for you
Make you no look down on me, see i want to hold my baby
So we can spend my money ahn
Spend my money ahn
Written by: Akhetuamhen Obehi Victor, ShowBoi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...