Lirik

Chi Efo, the day is bright it's bright and fair a new day has come. Chi Efo I'm leaving my past behind, Tomorrow is the future Today is brighter mmiri n'eyo(zo) Chi Efo, ututu abiago the morning has come Chi Efo, Ututu abiago The morning has come ... (Na aga ehh) Mama jellof rice why your temper dey rise If you no sell today, tomorrow dey Aunty pikin, Johnny leave you waka But this load wey you carry nobe only you aka koo Oga driver, the race is not in the swift Take am slow and steady your own passenger go enter... Anyi nwere olilianya, echi ga Abu echi oma Chi Efo,Ututu abiago,my morning has come Chi Efo, one day i go blow, and you sef you go know. You go come my show
Writer(s): Benjamin James, Oluwasegun Noah Adegbamigbe, Kingsley Okorie, Joy Chioma Obilo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out