Dari

PERFORMING ARTISTS
DJ Timbo
DJ Timbo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tomzy
Tomzy
Songwriter

Lirik

Dj Timbo oh
Give them!
Tomzy Mayana oh
Oh baby na your love
Your love
Loving wey Dey make me gaga
Loving wey Dey burst my dada
Baby me and you forever
Na your love
Your love
Loving wey Dey sweet pass jollof
Baby I go wait for your domot
Make you comot
Eh eh eh
Gbe body
Rora gbe body
Ahh Somebody
You go killi somebody
Hmmm
Gbe body
Rora gbe body
Ahh Somebody
You go killi somebody
Pull up on your body be like makaveli
Make I chop your work no be itty bitty
Girl you know you cool and nice
I swear to Jah
I’ve never seen your type before
Baby would you treat me right
Baby would you do me things that’ve not be done
Body like a timing bomb
And you blow my mind ahan
Gbe body
Rora gbe body
Somebody
You go killi somebody
Hmmm
Gbe body
Rora gbe body
Ahh Somebody
You go killi somebody
Written by: Tomzy
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...