Video Musik

Dari

PERFORMING ARTISTS
Mazi Chukz
Mazi Chukz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mazi Chukz
Mazi Chukz
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
ATG
ATG
Producer

Lirik

ATG Music Maka Chukwu I dey craze for you, Baby anywhere you go, I go wait for you, Ask around I dey pray for you, I no fit resist the love wey I get for you, Baby tell me are you down with the flow Yh? Baby are you ready, make we go eh? Baby can I be your number 1 Yh? Baby can i be your number 1 eh? Baby tell me are you down with the flow Yh? Baby are you ready, make we go eh? Baby can I be your number 1 Yh? Baby can i be your number 1 eh? Overload, overload, overload, Girl my love's overload, overload Overload, overload, overload, Me, I go give you my all, For your matter dem go call police, Baby no dey do like this, You know say I go give you what you need, Oya come make we chop one kiss For your matter dem go call police, Baby no dey do like this, You know say I go give you what you need, Oya come make we chop one kiss Tell me what you feeling deep inside? Tell me if you're really really riding? I ain't even really with all the lying Baby Maka gini no dey whine me, Tell me what you feeling deep inside? Tell me if you're really really riding? Baby Maka gini no dey whine me, I say Baby Maka gini stop the lying, Overload, overload, overload, Girl my love's overload, overload Overload, overload, overload, Me, I go give you my all, For your matter dem go call police, Baby no dey do like this, You know say I go give you what you need, Oya come make we chop one kiss For your matter dem go call police, Baby no dey do like this, You know say I go give you what you need, Oya come make we chop one kiss
Writer(s): Mazi Chukz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out