Dari
COMPOSITION & LYRICS
Hameed oluwaseun giwa
Songwriter
Lirik
Yeah yeah yeah
Who dat fine girl
Who be that black skin girl wey Dey make man craze
Wey Dey make everybody kolo
Wey everybody see wey Dey start to Dey gbess
You caught my attention
Anytime you Dey baby am at ease
Baby make you take am easy
You Dey make me stand on my feet
Say many don talk about you
You be the topic for my city
Baby let me catch you litty
Oh yeahh
Oh my God
Who be that fine girl
Who be that fine girl
Wey Dey stand for there
Who be that sweet girl
Who be that black skin girl
Oh yeahh
Melanin pon pon pon pon
Oloun ngbo you fine oloun you make my head turn
Melanin pon pon pon pon
Say many wanna have you but I think I have you all
Melanin pon pon pon pon
Watimagbo watimagbo pke opor
Melanin pon pon pon pon
Omo to Shan Omo to Shan Shan Shan
You gat me going crazy
You gat me losing my mind
I wanna burn your candle
Tell me what I can't do for you
I no be buju but I like Wetin I Dey see
For nyansh I wanna sow my seed
Wanna make your river flow like sea
I go bow at your feet cause you are my queen
Sho fi jo mummy abi ti mummy hmmm
Say If you give me chop I no go kiss and tell hmmm
I go fit to die there
Girl I no go run away
Shey you go come my place
Oh yeah oh yeahhh
Melanin pon pon pon pon
Oloun ngbo you fine oloun you make my head turn
Melanin pon pon pon pon
Say many wanna have you but I think I have you all
Melanin pon pon pon pon
Watimagbo watimagbo pke opor
Melanin pon pon pon pon
Omo to Shan Omo to Shan Shan Shan
Eh ahn ahn ibadi leleyi oga
I run faraway Omo ota
Omo yi ta Ota ota ota
Ah ah oh eh aloga
Ojotimogbe Omo yi lomo yi sa
I do ahn ahn ahn mo pariwo hun hun
She do me things wey my mouth no fit talk
This kind girl she get sense she too fine
She con sabi dress she con carry Baka baka baka baka
Which kind girl be this
This kind girl she too fine, she get sense
She con sabi dresss she con carry baka baka baka baka
This girl na heaven sent
Written by: Hameed oluwaseun giwa