Lirik

Baba na you run am for Bill Gates Baba even dangote As you dey run am for me o Oluwa no let them off my light o So I say Olowo money dey find me Shebi na money dey find me I dey chop life give me toothpick Eh eh eh eh Oh lord too much blessings I cannot count it o I cannot count it o E no go finish Je eje eje eje eje Olowo money dey find me Shebi na money dey find me I dey chop life give me toothpick Eh eh eh eh Oh lord too much blessings I cannot count it o I cannot count it o E no go finish Je eje eje Just because dead body motor dey blow siren Wee woon No mean say we go use am do convoy Flow sweet like fresh palmi no saccharine Igbo joint you don see where dem for do sign board Sometimes wen I dey hear Some Warri boys dey talk Anyhow about me dey condem my work You no like me cool But like prick wey dey varnish Even if you no dey feel me I still be part of you Follow me sit down chop life but no too do Problem no dey finish use your brain mugu If life balance Kanayo for no owe kanayo No be my power Na God make me hammer yo Chop life no be meat Na money hook my teeth Look my tweet Na area I dey use take catch cruise Carry your plate Na wisdom I wan serve give the street Who die nai loose if you no hear me press repeat Abeg Olowo money dey find me Shebi na money dey find me I dey chop life give me toothpick Eh eh eh eh Oh lord too much blessings I cannot count it o I cannot count it o E no go finish Je eje eje eje eje Olowo money dey find me Shebi na money dey find me I dey chop life give me toothpick Eh eh eh eh Oh lord too much blessings I cannot count it o I cannot count it o E no go finish Je eje eje As I dey bounce like king Make I dey chop like king As I dey do my thing Make them dey run their teeth I say zero to hundred still I still keep on degree Every song wey I drop on the street I know it's a hit Eh see If you no like me keep your problem Take your time arrange am make you solve them Because craze man no dey fear death Dangote Adenuga Na God bless them Thank God say God no be man Na there you know say Ac no be fan I dey run my season wait for your time o So I say Olowo money dey find me Shebi na money dey find me I dey chop life give me toothpick Eh eh eh eh Oh lord too much blessings I cannot count it o I cannot count it o E no go finish Je eje eje eje eje Olowo money dey find me Shebi na money dey find me I dey chop life give me toothpick Eh eh eh eh Oh lord too much blessings I cannot count it o I cannot count it o E no go finish Je eje eje
Writer(s): Destiny Omosede Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out