Lirik

Huh yh yh yh yh Ah ah ah I dey dare Ah ah ah I dey dare Ah ah ah I dey dare Ah ah ah I dey dare I've been chasing my paper at all cost o Cus the problem dey follow man like convoy o For this journey I don tire but I can't stop o Cus e plenty for my head like dandruff o All nonsense I dey bear (Ah hmm ah I dey bear ah) Every night na tears (Ah ah ah na tears ah) Wise man said face your fears ah When poverty double dares ah Beat your chest and declare (Ah ah ahn and declare) Two seconds e go clear ahn Do your worst I dey dare ah Eyes don red, e dey tear ah My win go loud dey must hear am Two seconds e go clear ahn Do your worst I dey dare ah Eyes don red, e dey tear My win go loud dey must hear am Dey must hear am Win go loud dey must hear am Ah Dey must hear am My win go loud Dey must hear am Ah I Dey dare Do your worst I dey dare Ah ah ah I Dey dare My Win go loud Dey must hear am Very soon bad boy go dey hot Even enemies go dey talk Say who do this one dem go shock Oil dey my head wey dey pour Very soon bad boy go dey hot Even enemies go dey talk Say who do this one dem go shock Oil dey my head wey dey pour Two seconds e go clear ahn Do your worst I dey dare ah Eyes don red, e dey tear ahn My win go loud dey must hear am Two seconds e go clear ahn Do your worst I dey dare ah Eyes don red, e dey tear My win go loud dey must hear am Two seconds e go clear ahn Do your worst I dey dare ah Eyes don red, e dey tear ahn My win go loud dey must hear am Two seconds e go clear ahn Do your worst I dey dare ah Eyes don red, e dey tear ahn My win go loud dey must hear am Dey must hear am Win go loud dem must hear am I Dey dare Do your worst I dey dare E go clear Clear now Yh, win go loud dem must hear am
Writer(s): Marvel Ebhodaghe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out