Lirik

Sweetie Argentina Sweetie Argentina Sweetie Argentina Sweetie Argentina Shuga! Ladies and gentlemen It's Iyanya Hmm hmm hmm hmm hmm Rockstar My sweetie Lovina Abena I bring you flower from Argentina yeah yeah And if them come my way I go jam jam with my caterpillar yeah yeah Oh baby come an se This kind of love wey I getti for you Why you worry eh worry eh eh I getti love Abena Mami mami ehh Mami mami eh eh Sweetie mami ehh Mami mami eh eh Argentina mami eeh Mami mami eh eh Abena mami eh eh eh eh Mami mami oh oh Everybody move back, for my baby oh baby oh baby oh If you commit suicide Teni na your case oo case oo She say she got love for me baby I getti love for you baby I go make you my Royale lady You make a cool guy go crazy Ah, you scatter my brain, I go love you night and day Jealousy go shake, I go do your campaign Everywhere vibration, if dem try you for this nation matter They're causing confusion, so my baby forgeti ma yendi asa Hold me no let me go no no (hold me hold me oh) Ginger me mami oyoyo (hold me hold me oh) Make nobody touchi my sweetie Argentina o Me I no send these people wey dey talk say we no match o Lovina Abena I bring you flower from Argentina yeah yeah And if them come my way I go jam jam with my caterpillar yeah yeah Oh baby come an se This kind of love wey I getti for you Why you worry eh worry eh eh I getti love Abena Mami mami ehh Mami mami eh eh Sweetie mami ehh Mami mami eh eh Argentina mami eeh Mami mami eh eh Abena mami eh Mami mami oh oh Love eh, love eh eh I like the way I dey feel Baby oh, baby oh oh Shack me passi pami Melanin popping odo oh Only you be causing confusion I don't care I love you so oh, odo Lovina Abena I bring you flower from Argentina yeah yeah And if them come my way I go jam jam with my caterpillar yeah yeah Oh baby come an se This kind of love wey I getti for you Why you worry eh worry eh eh I getti love Abena Mami mami ehh Mami mami eh eh Sweetie mami ehh Mami mami eh eh Argentina mami eeh Mami mami eh eh Abena mami eh Mami mami oh oh
Writer(s): Iyanya Mbuk, Eugene Marfo, Shugavybz Shugavybz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out