Video Musik
Video Musik
Dari
PERFORMING ARTISTS
BYTunes
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olotu Adebayo
Composer
Lirik
Won lélé won lélé won lebaati! We dey zoom zoom we dey zoom zoom like Bugatti when we Come thru we dey shine shine illuminati, illuminati.. illuminati!!
Won lélé won lélé won lebaati
We dey zoom zoom we dey zoom zoom like Bugatti when we Come thru we dey shine shine illuminati, illuminati.. illuminati....
Back then them been dey sideline we, back then Dem no headline we
But right now them dey kpokpo we Radio station & Tv station interview we
Back then them been dey headline we, back then Dem no sideline we
But right now them dey kpokpo we
Won lélé won lélé won lebaati! We dey zoom zoom we dey zoom zoom like Bugatti when we Come thru we dey shine shine illuminati, illuminati.. illuminati!!
Won lélé won lélé won lebaati
We dey zoom zoom we dey zoom zoom like Bugatti when we Come thru we dey shine shine illuminati, illuminati.. illuminati....
JAH please forgive them dey don't know wetin them dey do, Hater No Know Wetin Dem dey Do!
JAH please forgive them dey don't know wetin them dey do.. èyeh éyeh Hater No Know Wetin Dem dey Do...!
JAH please forgive them dey don't know wetin them dey do, Hater No Know Wetin Dem dey Do!
JAH please forgive them dey don't know wetin them dey do.. èyeh éyeh Hater No Know Wetin Dem dey Do...!
Won lélé won lélé won lebaati! We dey zoom zoom we dey zoom zoom like Bugatti when we Come thru we dey shine shine illuminati, illuminati.. illuminati!!
Won lélé won lélé won lebaati
We dey zoom zoom we dey zoom zoom like Bugatti when we Come thru we dey shine shine illuminati, illuminati.. illuminati...
Written by: Olotu Adebayo