Lirik

Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh (break it) hololo, ... hololo (break it) hololo, (wande coal) hololo, ... hololo Mr Flavour, Wande Coal for the dance Hololo Helele Hololo Everybody celebrate. This na the dance to dey jolly dey As we don dey dominate so omoge show me your figure 8 (roll am, whine am) If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh. Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up. Mr Flavour, Wande Coal for the dance. Hololo Helele Hololo I love your backa ehh, the way you winding up on me The way you dey buga ehh, baby shakie your something ebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe chineke m eh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe If you get money eh (get money eh) My brother make una dey jolly eh (dey jolly eh) See this life, e no get part two eh (part two eh) oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh) Mr Flavour, Wande Coal for the dance (break it) Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up eh. Dem go wake up, hear this gbedu they go wake up Mr Flavour, Wande Coal dey wake up All the mummy, daddy, dem go wake up. Mr Flavour, Wande Coal for the dance. Hololo Helele Hololo Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Comment tu t'appelle Wande Coal, Mr. Flavour eh Mr Flavour, Wande Coal for the dance. Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it) Mr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it) Hololo Helele Hololo
Writer(s): John Feldmann, Hilary Duff, Benjamin Madden, Joel Madden Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out