Lirik

Lock up the cops and gbes Issakaba cover their mouth with spiritual bandage Kanayo put them in handcuffs, ehn Living in Bondage, which way? Dillinger, break all the laws in raps and I did it my way Roll am, okpa, stone am for head Ojini Since 1960 we dey hustle for five naira We no see Tafawa, so fuck a prime minister I no go shock if NNPC open mouth tell us 40k for 40 litres If I had a chance, I'll decapitate these niggas And still detain all their family sha Alausa dey dobale for governor Governor dobale for party leader Nigeria police fit hold igbo for hand inside club Arrest you for smoking shisha I still see one for Osapa wey cork gun Because him wan ask us for particulars After one hour na small photocopy put niggas for soup And na money kill am Abba Kyari oga dey find Hushpuppi but him commissioner na criminal E dey do me like say make I turn Issakaba on top this olopa matter Pull up for Panti with six hundred niggas, DPO dey office dey chop amala Bubu keep face like Jonathan for campaign, e enter office baba turn Abacha Everybody don curse am tire, e go hold am, insha allah Heavenly felony, you know the matter Abobbi, I dagbo olopa Cemetery nemesis, put them in agony They carry Abba Kyari I wish say, I wish say na me carry am I for don stain all him beret with egusi They know say na me I spit on their uniform, use am take clean cum Ojini said I'm the hardest My mummy said I'm the rawest My papa dey craze, omo lawless Odumodu shooting on duress Never, never, I did it with clear head I no need Tramadol Before I bleed on a cop, omo get up They're getting me fed up Na wetin my IPO tell me, na setup The thing be like lay-up They talk say Odumodu murder the poor boy Heavenly Father, my opposition dey verandah They dey there dey burn up They see me dey come up They put the body for my name, them dey lock up Koti been dey lock us They collect my money and them no need search us Yes Issakaba comot their head with spiritual machete (comot am) INEC, pass me the plastic Fuck this government (fuck 'em) 20-10-20 (yeah), them think say we forget 2023, you go collect (collect) Lock up the cops and gbes Abeg comot yansh for there Fuck your bag of rice, I no wan collect See them for saloon, don dey wash your head Shit is just more of the same, more or less Boys in black still causing hold up Every hundred meters na roadblock Hustle must pure, them no go fit hold us Fuck those boys Bring that guy, make I search that one OdumoduBlvck na person wey dey carry pass one type Past this point Chukwu a gozigo gi (yes) Crusher no dey my body Na the lighter way the force man seize, light my bazz For their checkpoint, I dey look them they dey smoke crack, e cast Imagine, olopa get mind to ask me anything for weekend Me, I just lock up He chook hand for my pocket, he see chewing gum, he chop am These men dey fuck up Them don see say wetin dey my wallet na my last card So the bastard say make I transfer The thunder wey go fire you still dey warm up Lock up the cops and gbes
Writer(s): Ebuka Ntamere, Tochukwu Ojogwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out