Dengarkan 'Major Freshout (feat. Josh2funny)' dari Magnito.

Major Freshout (feat. Josh2funny)

Magnito

45.232 Shazams

Lirik

Magnito wetin you dey do Na shoot I dey shoot Staff sergeant na crook I dey shoot E be like music see na hook I dey cook See as them dey laugh dey open thirty two Who you see? Na naija actors Which one? Chidi mokeme King of shanty town hmm Oghene Make them no come carry me go ekutekpene I for shoot make e no go hit Mr ebu belle See yabojo ahh ekpele Shoot mercy Johnson Ah she get belle See that igwe wey Dey rap Which one Wey get bie bie I for shoot Reginald Daniel's hand but that's wed There's a guy standing beside her Oh that's ned The guy with the blue suit ehnnn? No that's red Eating brown cookies bra? That's bread I for shoot Nancy but she too fine And no be hype oh Shoot adesuwa Ah Na banky wife oh Make them no go kick your head No shoot Jim iyke oh Bimbo ademoye Na there type I like oh Shoot patience ozokwo You no Dey fear juju Chiwetalagwu You no Dey fear juju Pet edochie You no Dey fear juju Kanayo O Kanayo You wan shoot ojuju
Writer(s): Josh2funny, Magnito Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out