Lirik

Ma jaiye oni No dey stress me on top nothing Shey na God wey dey bless person I dey my dey I no find person Find person Bless person I geti many desires Na wetin cause the yawa Even agbada no fight with designers E get em space for the garage See omoh I go cut my clothes to fit my size Make you no dey put pressure for my side Prayer and the hustle dey go side by side Farabale e go reach your time oh Ma jaiye oni No dey stress me on top nothing Shey na God wey dey bless person I dey my dey I no find person Ma jaiye oni No dey stress me on top nothing Shey na God wey dey bless person I dey my dey I no find person Find person Jaiye Oni Shey na God wey dey bless person Ma jaiye oni Shey na God wey dey bless person Chai Jehovah If the matter hard call Jehovah Me I no want any jangilover All of my enemies e passing over Chai Jehova If the matter hard call jehova Me I no want any jangilover All of my enemies e passing over See omoh I go cut my clothes to fit my size Make you no dey put pressure for my side Prayer and the hustle dey go side by side Farabale omoh e go reach your time oh Ma jaiye oni No dey stress me on top nothing Shey na God wey dey bless person I dey my dey I no find person Ma jaiye oni No dey stress me on top nothing Shey na God wey dey bless person I dey my dey I no find person Find person Jaiye Oni Shey na God wey dey bless person Ma jaiye oni Shey na God wey dey bless person
Writer(s): Tolulope Babajide, Marvel Onah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out