Lirik

Hunhunhun Mavoranking yeye Ei Ei Double pro pro Dey call me kontrolla So many things way my eye don see So many things way dey bother me No brother to tell oo I dey on my grind and no level Economy self dey pressure me No brother to tell oo Hunhun I say Which kind life be this Which kind life be this oo Which kind life be this Which kind life be this oo God Abeg oo Abeg oo God Abeg uowuwo Abeg oo Early this year I was fighting depression All I wanted was to blow And posses all my possession Along thy Line I see things Way I nor bargain for Run I nor fit run But this was not what I bargain for I heard I heard I face my front as I dey move No time for explanation I don't have nothing to prove I'm human too trust me I'm trying to improve Oga nor come use your Ragae dey spoil my blues oo 5k dolls wey woman pay you say e die She pay another 5k you still tell me say e die Chairman my foot Me and you no say you dey lie You chop the money clean mouth Come they tell me say e die But no wahala I leave everything for GOD He dey see everything So I go leave am Make e judge Karma na bitch And surely surely e go catch you Who you laugh today Tomorrow fit come dey laugh you Which kind life be this Which kind life be this o Which kind life be this Which kind life be this o God Abeg abeg ooo God Abeg oooabeg oo God Abeg uowuwo Abeg oo Oluwa do something before something do me Do something I want make dis money wawa Steady on my grind I be hustling I dey on my race chasing paper Me I never get Rolex I nor fit waste time No time to dey check time I nor get time to dey waste time So many things way my eye don see So many things way dey bother me No brother to tell o I dey on my grind and no level Economy self dey pressure me No brother to tell oo Hunhun I say Which kind life be this Which kind life be this o Which kind life be this Which kind life be this o God Abeg oo Abeg oo God Abeg oo uowuwo Abeg oo
Writer(s): Osemudiamen Ediale Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out