Dari

PERFORMING ARTISTS
DelaRhymes
DelaRhymes
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dela Kwesi Adom
Dela Kwesi Adom
Songwriter

Lirik

Yiè
Yè Yè
It’s di Rapgelist again again
Holyghost fire di beat ei
Make a killi di beat ei
Ma people make you listen
Make you listen
A dey hear a lotta misconception inna di street
Soo much confusion
Too much deceit
Dem say da bible be da white man in book
Na your own history
Wey dey don turn to mystery
Na your own culture
Wey dey don turn religion
In all di region
Make dem blind wana vision
But di time has come
Arise and shine
Now is your season
Christo be di reason
You’re a lion
You be di first from Zion
They turn ya history to mystery
To blind ya eyes
Cuh di fathers sway
And lost di way
Truth in disguise
A great device
Fi di enemy to tell di lies
Dem lie we
Many lions in the den
Right now who be the man
Wey go free den save we
Dem cave we
Ma paddy
Believe me
You be di head from Zion
Born by the Lion
Child of the King
Lack of knowledge
Ma people perish
Proclaiming di truth
A go dey cherish
Enough is enough
Alakpa gã wo dáná
We not come to play gimmicks
Change your mindset
From sunrise to sunset
Dem dey drain we like basket
Right down to the casket
Free your mind and get on the grind
Aint nobody stopping them to cross the line
Carried the goodies from the land
Come back in future pretend to lend
You remain a slave to them
Simply because you refuse to learn
Life’s a mystery
God damn
You’re a lion
You bi di first from Zion
They turn ya history to mystery
To blind ya eyes
Cuh di fathers sway
And lost di way
Truth in disguise
A great device
Fi di enemy to tell di lies
I am born to win
You are born to win
We are born to win
From your mind you go begin
Di enemy dey aware
So e break your helmet
So say e go crash your brain
Make you go insane
Mi going back to di ancient ways
Follow me today
Jeremiah says
Di ancient way a di baddest way
Number ya days
Di ancestors say
Sogbolisa yè ko mɛ yɔna
Yè nɛ mɛ yuè yèko wotɔna
Kitikátá há nɛnɛmá
Nɛnɛmá
Nɛnɛmá
You’re a lion
You bi di first from Zion
They turn ya history to mystery
To blind ya eyes
Cuh di fathers sway
And lost di way
Truth in disguise
A great device
Fi di enemy to tell di lies
Written by: Dela Kwesi Adom
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...